Mrs Akpors - a housewife
realizing that the housemaid -
Chinyere had started behaving
funny decided to engage her
one
morning. Mrs Akpors: "Chinyere why u
dey behave anyhow these
days? Abi u
dey craze self? E be like say u
no
wan know ya mate for this house
again o. U carry craze for head?
Abi face no dey fear face for
ya
village?" Chinyere: "Look at
you, which kind wife wey u be? After all my
food
dey sweet pass your own...."
Mrs Akpors: "Ehn who tell you
say
you cook pass me?" Chinyere: "Oga now..." Mrs
Akpors: "Lord have mercy.
Papa Nkem go come meet me
for
this house... Na war between
me and am today. Oooh no
wonder...
I dey suspect since..."
Chinyere: "I even better pass u
for bed..."
Mrs Akpors: "Yeeppaaaa.. I'm finished. So...na papa Nkem
dey
tell u all that?"
Chinyere: "No ooo! Na the
driver
tell me." Mrs Akpors: "Uhmm Chi baby,
Chinyerry, Chinlosky...come
here
ehn... Good girl. Abeg no let
Oga
hear that one. OK...."
No comments:
Post a Comment