Search

Wednesday, 12 September 2012

9ja

Na 9ja you fit win Aeroplane
by loading
200 Naira Mtn Card, very soon
etisalat
go say recharge200 and win
country Na 9ja you go see fish inside Meatpie.. Na 4 9ja native
doctor dey #laugh
(hahaha)com detect ur problem
Na 4 9ja Blackbery dey show
3G but no
network.. Na 4 9ja we dey count money wey we
withdraw for atm. Na 4 9ja
Pharmacy dey sell
coke,Recharge Card,chin
chin,and beer!
I luv 9ja! Na 4 9ja we dey suffer still we dey
smile......
Naija 4 life I love my country.
GOD BLESS NIGERIA AND NO
WHERE ELSE......

No comments:

Post a Comment